Peter Okoye and wife Ifeoma dedicate baby girl at church
The family of Former P-square member Paul Okoye and his wife Ifeoma, are in the spirit of celebration and have dedicated their newborn daughter Imani in their church.
View this post on Instagram
So like this your twin brother na your core enemy 😂😂😂😂
This una elder brother get as e take dey sha. So he no fit talk to una 2. No matter how big u may be,u are still d younger one to ur elder bro.
Congrats Rudyboi. but as long as your twins brother mr p are not here all this is nonsense
Na exactly wetin Jude d Wan be dis, separate twin wen God no even separate, God forb!d Jude in every family
U no invite ur own twin brother but u invited Jude , why una dey fall my hand like this nah, you guys are breaking my heart badly, I grew up loving you two