God forbid – Cubana Chief Priest issues fresh denial over Burna Boy’s baby mama claim
He wrote in pidgin, “God forbid that I have a child and abandon my child. You born for big man na dragging you wan use am drag the big man. You say you born for me, I dey is ok come to Nigeria, you say make I send money first-day baby dey hungry, say hospital bill choke, say you collect the loan, come on I no need you to hospital. I don’t even know you from anywhere, no trace, whatsoever.
“Children are gifts from God, u can’t discharge my blood, God forbid for all this money wey I get. God will never forgive me. How much be child support wey go make me discharge pikin wey fit be C Ronaldo tomorrow. She came out because the 30k cruise catch am, them come use am run the main cruise.”